Joeboy - Hey Father Mp3 Download & Lyrics | TrendsFar #617b3f https://wapka-cdn.zuna.id/00fnbq/2f9aee5de3b6dd4a2b4ff71a8b36100a/joeboy-viva-lavida.webp Listen & Download Joeboy - Hey Father On TrendsFar url("https://wapka-cdn.zuna.id/00fnbq/2f9aee5de3b6dd4a2b4ff71a8b36100a/joeboy-viva-lavida.webp") #112C57
Joeboy - Hey Father

Hey Father

Afrovibes 2025

0:00 / 0:00


× Server Error! Error loading Hey Father



Hey Father / Lyrics


Original Ooohhhhh Oh yeah How many times I go talk am I no do cock and bull If I wan fall, I recover When nobody send, it’s cool Dem be wan dey whine me But they misunderstood Who work and pray Go dodge ekwensu Been that way for days So wetin? Why you hating? Celebrating, all my wins I am motivating, while you wasting time We no dey on top of the same thing I am fornicating, God save me Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh I no dey beg nobody to love me ah Hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Ye, hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see What do they want from me What do they need from me I don see something Counting all my money You wan kon dey block my bag God go punish you Olohun dey go get issue Walahi, I go rubbish you You go need tissue Zazu go reason you Zeh ko to zeh ri o ah So wetin? Why you hating? Celebrating, all my wins I am motivating, why you wasting time We no dey on top of the same thing I am fornicating, God save me Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh I no dey beg nobody to love me ah Hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Ye, hey Father Shine your light on me, open my eyes o, so I can see Source: Notjustok, Trendsfar

Save Audio
[2.45 MB]