Guchi - Sorry Mp3 Download & Lyrics | TrendsFar #B23E03 https://wapka-cdn.zuna.id/00ft5h/9bb556756e54ff2000da30c7d08cc490/guchi-sorry.jpg Listen & Download Guchi - Sorry On TrendsFar url("https://wapka-cdn.zuna.id/00ft5h/9bb556756e54ff2000da30c7d08cc490/guchi-sorry.jpg") #112C57
Guchi - Sorry

Sorry

Afrovibes 2025

0:00 / 0:00


× Server Error! Error loading Sorry



Sorry / Lyrics


No be crime say you fall for me I didn’t treat you right I know it’s not funny I didn’t realize say your love for me was genuine Baby make you no dey vex for me I’m only human and I’m not perfect o I didn’t realize say your love for me was genuine I know say you get another But me I no mind I need you back o Make you no cause me heart attack o Oh baby e And if you need me I dey for corner Oh baby come give me chance o I don sabi wetin be love o Oh baby e Oh baby I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda Oh baby I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda I’m sorry oh I’m sorry o sorry oooo Too dey overthink I know it’s a problem To say the truth I’d be honest You gave me the vibe I was looking for yeah I know I know see me I know So many things I will not let go But I need you my baby abeg o I know say you get another But me I no mind I need you back o Make you no cause me heart attack o Oh baby e And if you need me I dey for corner Oh baby come give me chance o I don sabi wetin be love o Oh baby e Oh baby I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda Oh baby I’m sorry oh I’m sorry o sorry o oda I’m sorry oh I’m sorry o sorry oooo Source: Notjustok

Save Audio
[3.67 MB]